You Are Great

Post by MarkBassey
2025-06-18
You Are Great image
186    183    0    0   

Moses Bliss

Listen to Audio

Popular Singles and EPs by Moses Bliss ft Festizie, Neeja, C; Popular releases. Festizie. You Are Great. Single • 2024

verse

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
You give me wings, now I?m up in the air
As I dey plant, You dey give me the rain
If no be You, tell me where I for dey?
Baba, I thank You (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, You dey shower Your grace
Na Your light wey dey show me the way
Baba, I thank You (eh, eh, eh, eh)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

hook

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

verse

Neeja
S.O.N Music
Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na Your hand o
Oh, my daddy o
When e sour, You dey make am sweet o
This Your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes
Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (Chineke), Chineke (Chineke)
Na You I dey follow (Lord, You are great)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (oh na, na, na)

hook

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba (oh, Lord o)
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

verse

Ajay Asika
Festizie
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama
I can't explain the wonders of Your presence in my life
Na only You be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu Judah (Judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)
I?ll praise You forever

bridge

Moses Bliss
When You check am, You go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (Lord, You are geart)

chorus

Moses Bliss & Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Lord, You are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (Lord, You are great)
Lord, You are great
You are greatly to be praised
?Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You

hook

Festizie & Chizie & Neeja & S.O.N Music
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You (onyeoma, eh)
Jehovah bu onyeoma
Na You be my agidigba
'Cause e dey happen as You talk am
Baba, I thank You


Miracle no dey tire Jesus image
Miracle no dey tire Jesus
Moses Bliss- Miracle No Dey Tire Jesus FT Festizie And Chizie. February 28, 2023.
Moses Bliss
198
Too faithful   image
Too faithful
Multi talent song writer and singer
Moses Bliss
1409
Bigger everyday  image
Bigger everyday
Bigger Everyday is the newest single from Moses Bliss featuring amazing talents Festizie Membrane Uwa, Chris Heavens
Moses Bliss
13962
Taking Care image
Taking Care
Released on. September 22, 2022. Moses Bliss - Taking Care [Remix] feat. Mercy Chinwo
Moses Bliss
177

More Audio

INTENSE WARSHIP WITH QUEEN OKOYE AND ONE MUSIC image
INTENSE WARSHIP WITH QUEEN OKOYE AND ONE MUSIC by Admin
INTENSE WARSHIP WITH QUEEN OKOYE AND ONE MUSIC
 523
Iba image
Iba by Nathaniel Bassey
IBA - meaning reverence and deep obeisance in the Yoruba language, a major tribe in western Nigerian...
 1930
JESUS IGWE image
JESUS IGWE by JOE PRAIZE
RELEASED; 2016 ALBUM; MY PRAISE GENRE; GOSPEL GOD IS GOOD ALL THE TIME, JUST TRUST HIM.
 432
Man Know God image
Man Know God by mercybliss
Nigerian Gospel musician and Songwriter, Mercy Solomon has released a brand new single titled β€œMan Know God”.
 1061
NEW BORN image
NEW BORN by bin-sylva mgbe
Dementors music
 548
Andiwam.  image
Andiwam. by mercybliss
Mercy Solomon releases her third single titled Andiwam.
 1095