Evidence

Post by MarkBassey
2025-06-28
Evidence image
31    19    0    0   

Tim Godfrey

Listen to Audio

Evidence ft. Moses Bliss song from album Evidence is released in 2024.
If you are looking for the evidence
Of the baby wey Baba don bless
Look no further, look at me rather
Evidence, e full everywhere (?kay)

chorus

Evidence full everywhere
Testimonies (ah-ha) dey everywhere (oh, no, no)
Oh, my God, na You do this one (one)
Evidence, e full everywhere

verse

My testimony be like lie (mm, no be lie, El-Roi)
The God that sees me, the way You manifest Yourself
I cannot explain it, nobody can explain it, oh
The kind of thing we see, na only You fit do am (ah)
You are consi- (consi-), consistent in Your ways (chii!)
Wetin You talk (You talk) na wetin You dey do (talk and do)
Every day, You dey shock me
Give me something to talk about, ay
Testimony no go finish for my mouth

pre-chorus

(If you are looking for) if you are looking for (uh-huh)
The evidence (of the baby)
Of the baby wey Baba don bless (look no further)
Look no further, look at me rather (evidence)
Evidence (mm-hm) full everywhere

chorus

(Evidence) evidence full everywhere
(Testimonies) testimonies (ah-ha) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one
(See evidence) evidence full everywhere

verse

I have never seen the righteous forsaken
In fact, my papa God, E no dey fail me
'Cause my testimonies no dey finish, oh
All my worries don finito
Plenty evidence dey
When you look at my life, you go see, see, see
The blessings, e dey on repeat, ?peat, 'peat
I no fit explain all the good, good things
I go praise the Lord 'til infinity
?Cause my testimonies no dey finish, oh (eh)
All my worries don finito
Plenty evidence dey (hai-ya-ya-ya!)

pre-chorus

If you are looking for (na-na-na-na) the evidence (yeah)
Of the baby wey Baba don bless (Baba, oh)
Look no further, look at me rather (just look at me, oh)
Evidence (just look at me), e full everywhere (evidence)

chorus

Evidence full everywhere (testimonies)
Testimonies (hey) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God
(I?m a testimony of Your faithfulness) na You do this one
(I'm a testimony of Your faithfulness, see evidence)
Evidence (yeah) full everywhere (evidence, ay)
Evidence (ah-ha) full everywhere (testimonies)
Testimonies (testimonies) dey everywhere
(Oh, my God!) Oh, my God, na You do this one (see evidence)
Evidence (hey, yeah) full everywhere

outro

Evidence full everywhere
Testimonies dey everywhere
Oh, my God, na You do this one (na You do this one)
Evidence full everywhere


My Daddy image
My Daddy
My Daddy ft. Fearless Community song from album A Letter to My Daddy is released in 2024
Tim Godfrey
34
Praise The Lord image
Praise The Lord
Tim Godfrey has released a powerful tune “Praise The Lord” featuring Fearless Community & Anderson Year of Release:
Tim Godfrey
34
Praise The Lord image
Praise The Lord
Praise The Lord; Year of Release: 2024. featuring Fearless Community & Anderson Qozan.
Tim Godfrey
33
Nara -  Ft Travis Green image
Nara - Ft Travis Green
Tim Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song Nara in collaboration with Travis Greene
Tim Godfrey
894

More Audio

JESUS YOU ARE GOOD   image
JESUS YOU ARE GOOD by reflexgospelmusic
Of a truth Jesus is so good. This Childrens song will bless you
 747
Fountain of Mercy ft. Sinach image
Fountain of Mercy ft. Sinach by Nathaniel Bassey
A declaration and song of affirmation. We drink from the fountain of Mercy
 1946
Yield image
Yield by Gaise baba
This song offers a space for emotional healing, reflection and comfort for anyone going through pain, loss or grief.
 32
Miracle Papa image
Miracle Papa by Joe Praize
A Nigeria born gosple minister, song writer and a producer.
 2228
Glory Diviner image
Glory Diviner by Xtra
Xtrabeatz is a Music Producer, Sound Engineer, Music instructor, Song Writer and a Singer.
 1455
Seed of Abraham image
Seed of Abraham by Joe Praize
Album; My praise. Released; 2016
 188